Forbes release dia 2026 ranking of Africa richest pipo, and di numbers tell tori of rising stock markets, stabilising currencies and fortunes wey just dey go up.